Difference between revisions of "agbani"

Line 11: Line 11:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
* Sey woman [[lepa]], con fine join.
 
* Sey woman [[lepa]], con fine join.
:* {{ux|dv| Who be '''agbani''' no need excercise. |(Egbokhare _ 2020, A slim person has no need for exercise.)}}
+
:* {{ux|dv| Who be '''agbani''' no need excercise. |(NSC_2020, A slim person has no need for exercise.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[lepa]]
 
* [[lepa]]

Revision as of 17:49, 17 April 2023

Naija

Etymology

From: Di name Agbani Darego, who be Nigerian model and beauty queen who win di Miss World for 2001. Na she be di first African wey win Miss World.

Pronunciation

  • àgbànì

Play Play


Adjective

  • Sey woman lepa, con fine join.
  • Who be agbani no need excercise.  — (NSC_2020, A slim person has no need for exercise.)

Synonyms

Translations

  • English: slim and pretty