agbani
Naija
Etymology
From: Di name Agbani Darego, who be Nigerian model and beauty queen who win di Miss World for 2001. Na she be di first African wey win Miss World.
Pronunciation
- àgbànì
Adjective
- Sey woman lepa, con fine join.
- Who be agbani no need excercise. — (NSC_2020, A slim person has no need for exercise.)
Synonyms
Translations
- English: slim and pretty