agbani

Revision as of 11:17, 18 April 2023 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Di name Agbani Darego, who be Nigerian model and beauty queen who win di Miss World for 2001. Na she be di first African wey win Miss World.

Pronunciation

  • àgbànì

Play Play


Adjective

  • Sey woman lepa, con fine join.
  • Who be agbani no need excercise.  — (A slim person has no need for exercise.)

Synonyms

Translations

  • English: slim and pretty