Difference between revisions of "agbede"
(→Usage) |
|||
Line 13: | Line 13: | ||
===Usage=== | ===Usage=== | ||
− | * Dem dey use di word | + | * Dem dey use di word wella for Yoruba side pass any oder place for Naija. |
===Definition=== | ===Definition=== |
Revision as of 22:49, 21 September 2020
Naija
Etymology
- From Yoruba and Edoid languages
Pronunciation
- àgbèdé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency in raw corpus: 0
Usage
- Dem dey use di word wella for Yoruba side pass any oder place for Naija.
Definition
- Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.
Noun
- Di old man be agbede. — (The old man is a blacksmith. EGBOKHARE 2020)
Synonyms
- iron condenm
Translations
- English: blacksmith