Difference between revisions of "agbede"

Line 22: Line 22:
  
  
* {{ux|dv|Di old man be '''agbede'''. |(Egbokhare 2020, The old man is a blacksmith.)}}
+
* {{ux|dv|Di old man be '''agbede'''. |(Egbokhare_2020, The old man is a blacksmith.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:46, 19 October 2020

Naija

Etymology

  • From Yoruba and Edoid languages

Pronunciation

  • àgbɛ̀dɛ̀

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency in raw corpus: 0

Usage

  • Dem dey use di word wella for Yoruba side pass any oder place for Naija.

Definition

  • Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.

Noun

  • Di old man be agbede.  — (Egbokhare_2020, The old man is a blacksmith.)

Synonyms

Translations

  • English: blacksmith