Difference between revisions of "agbede"
Line 26: | Line 26: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
iron condenm | iron condenm | ||
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: blacksmith | * English: blacksmith |
Revision as of 12:10, 18 September 2020
Naija
Etymology
From Yoruba and Edoid languages
Pronunciation
- àgbèdé
Frequency
No documented examples in our corpora.
Usage
Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for Naija.
Definition
Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.
Noun
Di old man be agbede. — (The old man is a blacksmith. EGBOKHARE 2020)
Synonyms
iron condenm
Translations
- English: blacksmith