Difference between revisions of "agbede"

Line 13: Line 13:
  
 
===Usage===
 
===Usage===
Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for  Naija.
+
* Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for  Naija.
  
 
===Definition===
 
===Definition===

Revision as of 12:11, 18 September 2020

Naija

Etymology

  • From Yoruba and Edoid languages

Pronunciation

  • àgbèdé

Play Play

Frequency

  • No documented examples in our corpora.

Usage

  • Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for Naija.

Definition

Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.

Noun

Di old man be agbede.  — (The old man is a blacksmith. EGBOKHARE 2020)

Synonyms

iron condenm

Translations

  • English: blacksmith