Difference between revisions of "agbede"

(Undo revision 5357 by Bernard (talk))
Tag: Undo
Line 10: Line 10:
 
===Frequency===
 
===Frequency===
  
* No documented examples in our corpora.
+
No documented examples in our corpora.
  
 
===Usage===
 
===Usage===

Revision as of 12:28, 18 September 2020

Naija

Etymology

  • From Yoruba and Edoid languages

Pronunciation

  • àgbèdé

Play Play

Frequency

No documented examples in our corpora.

Usage

  • Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for Naija.

Definition

  • Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.

Noun

  • Di old man be agbede.  — (The old man is a blacksmith. EGBOKHARE 2020)

Synonyms

  • iron condenm

Translations

  • English: blacksmith