agbede

Revision as of 12:11, 18 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Frequency)

Naija

Etymology

  • From Yoruba and Edoid languages

Pronunciation

  • àgbèdé

Play Play

Frequency

  • No documented examples in our corpora.

Usage

Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for Naija.

Definition

Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.

Noun

Di old man be agbede.  — (The old man is a blacksmith. EGBOKHARE 2020)

Synonyms

iron condenm

Translations

  • English: blacksmith