agbede
Naija
Etymology
- From Yoruba and Edoid languages
Pronunciation
- àgbèdé
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
No documented examples in our corpora.
Usage
- Dem dey use di word well for Yoruba side pass any oder place for Naija.
Definition
- Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.
Noun
- Di old man be agbede. — (The old man is a blacksmith. EGBOKHARE 2020)
Synonyms
- iron condenm
Translations
- English: blacksmith