agbede

Revision as of 23:23, 30 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Etymology

  • From Yoruba and Edoid languages

Pronunciation

  • àgbèdé

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency in raw corpus: 0

Usage

  • Dem dey use di word wella for Yoruba side pass any oder place for Naija.

Definition

  • Person wey use iron dey from many many tings like cultlass, hoe and oder tings.

Noun

  • Di old man be agbede.  — (Egbokhare 2020, The old man is a blacksmith.)

Synonyms

Translations

  • English: blacksmith