Difference between revisions of "agbero"
(→Noun) |
|||
Line 23: | Line 23: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * {{ux|dv|E be '''agbero'''. |(NSC_Ajede_2020, He is a | + | * {{ux|dv|E be '''agbero'''. |(NSC_Ajede_2020, He is a punk.)}} |
Revision as of 17:47, 25 October 2020
Naija
Alternative forms
- agboro
Etymology
- From yoruba agbero
Pronunciation
- ágbɛ̀rò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
Usage
- Dem dey use am everywhere for Naija
Definition
- Boys wey dey dey street wey no get work and de dey always look for person to cheat.
Noun
- E be agbero. — (NSC_Ajede_2020, He is a punk.)
Synonyms
- To be completed
Translations
- English: thug, punk, ruffian