Difference between revisions of "agbero"

Line 19: Line 19:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
* Boys wey dey dey street wey no get work and de dey always look for person to cheat.
+
* Boy wey dey dey street wey no get work and de dey always look for person to cheat.
  
 
===Noun===
 
===Noun===

Revision as of 18:05, 25 October 2020

Naija

Alternative forms

  • agboro

Etymology

  • From yoruba agbero

Pronunciation

  • ágbɛ̀rò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf

Usage

  • Dem dey use am everywhere for Naija

Definition

  • Boy wey dey dey street wey no get work and de dey always look for person to cheat.

Noun

  • E be agbero.  — (NSC_Ajede_2020, He is a punk.)


Synonyms

  • To be completed


Translations

  • English: thug, punk, ruffian