Difference between revisions of "age"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
*Di number of years wey person don live for dis world. | *Di number of years wey person don live for dis world. | ||
− | :* {{ux|dv| My '''age''' no mata.. |(bbc__9101, | + | :* {{ux|dv| My '''age''' no mata.. |(bbc__9101, my age does not matter.)}} |
:* {{ux|dv| E senior me for '''age''', but I senior am for level. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)}} | :* {{ux|dv| E senior me for '''age''', but I senior am for level. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)}} | ||
:* {{ux|dv| But many of dem dey marry for younger '''age'''. |(bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)}} | :* {{ux|dv| But many of dem dey marry for younger '''age'''. |(bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)}} |
Revision as of 20:04, 13 February 2024
Naija
Etymology
From: English age
Pronunciation
- êdʒ
Noun
- Di number of years wey person don live for dis world.
- My age no mata.. — (bbc__9101, my age does not matter.)
- E senior me for age, but I senior am for level. — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)
- But many of dem dey marry for younger age. — (bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)
- I no be your age o. — (Egbokhare _2020, I am not your age mate.)
Translations
- English: age