Difference between revisions of "age"

Line 16: Line 16:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Na di number of years wey person don live for dis world.
 
#Na di number of years wey person don live for dis world.
#:* {{ux|dv|'My '''age''' no mata.. |(bbc__9101, My age is of no relevance.)}}
+
#:* {{ux|dv| My '''age''' no mata.. |(bbc__9101, My age is of no relevance.)}}
#:* {{ux|dv|E senior me for '''age''', but I senior am for level. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)}}
+
#:* {{ux|dv| E senior me for '''age''', but I senior am for level. |(LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)}}
#:* {{ux|dv|But many of dem dey marry for younger '''age'''. |(bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)}}
+
#:* {{ux|dv| But many of dem dey marry for younger '''age'''. |(bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)}}
 
# Sey person senior anoder person.
 
# Sey person senior anoder person.
 
#:* {{ux|dv|I no be your '''age''' o. |(Egbokhare _2020, I am not your age mate.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no be your '''age''' o. |(Egbokhare _2020, I am not your age mate.)}}

Revision as of 16:25, 7 December 2020

Naija

Etymology

From:English language

Pronunciation

  • êdʒ

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 13
  • Frequency rank in NSC treebank: 613
  • Frequency in raw corpus: 589
  • Frequency rank in raw corpus: 571

Noun

  1. Na di number of years wey person don live for dis world.
    • My age no mata..  — (bbc__9101, My age is of no relevance.)
    • E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)
    • But many of dem dey marry for younger age.  — (bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)
  2. Sey person senior anoder person.
    • I no be your age o.  — (Egbokhare _2020, I am not your age mate.)

Translations

  • English: age