age

Naija

Etymology

From: English age

Pronunciation

  • êdʒ

Play Play


Noun

  1. Na di number of years wey person don live for dis world.
    • My age no mata..  — (bbc__9101, My age is of no relevance.)
    • E senior me for age, but I senior am for level.  — (LAG_11_Adeniyi-Lifestory_MG__126, She is older than me in age, but my rank at work is higher than hers.)
    • But many of dem dey marry for younger age.  — (bbc__49906, Many of them marry at a very young age.)
  2. Sey person senior anoder person.
    • I no be your age o.  — (Egbokhare _2020, I am not your age mate.)

Translations

  • English: age