agogo
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba agogo (clock or bell)
Pronunciation
- ágógó
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 0
- Frequency rank in raw corpus: inf
Noun
Wetin be like iron cup, wey dey make noise when dey nack am
- All dose agogo wey dese watchmen dey knack for night, I no dey like am o. — (Egbokhare_2020, The gong the vigilantes sound at nights, I do not like it.)
Translations
- English: gong, bell