ah

Revision as of 15:32, 15 March 2022 by Shula (talk | contribs) (→‎Interjection)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English ah

Pronunciation

  • â

Play Play

Interjection

  • Word wey person dey use show sey someting shock am or sey e tire well well for someting.
  • Ah okay,  — (NST_cleaned__13831, Ah! It is okay.)
  • Ah abi?  — (LAG_08_Austin-And-Donald_DG__57, Ah, or, haha.)

Translations

  • English: ah