Difference between revisions of "ajasco"
(→Noun) |
|
(No difference)
|
Revision as of 20:20, 13 February 2024
Naija
Etymology
Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch well well wey de dey call Papa Ajasko
Pronunciation
- àdʒáskò
Noun
- Na name of programme wey dey dey show for tv.
- We bin dey watch papa ajasko. — (Egbokhare_2020, We were watching the tv programme, papa Ajasko.)
- Na type of dance wey de dey dance.
- Na so so ajasko Efe dey dance for di party. — (NSC_2020, Efe danced the ajasko dance step at the party.)
Translations
- English: a type of dance step.