Difference between revisions of "ajasco"

m (Emeka moved page ajasko to ajasco)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch [[well well]] wey de dey call ''Papa Ajasko''
+
Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch [[well well]] wey de dey call ''Papa Ajasco''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===

Revision as of 20:21, 13 February 2024

Naija

Etymology

Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch well well wey de dey call Papa Ajasco

Pronunciation

  • àdʒáskò

Play Play

Noun

  1. Na name of programme wey dey dey show for tv.
    • We bin dey watch papa ajasko.  — (Egbokhare_2020, We were watching the tv programme, papa Ajasko.)
  2. Na type of dance wey de dey dance.
    • Na so so ajasko Efe dey dance for di party.  — (NSC_2020, Efe danced the ajasko dance step at the party.)

Translations

  • English: a type of dance step.