Difference between revisions of "ajasco"

 
Line 14: Line 14:
 
#:*{{ux|dv| Na so so '''ajasko''' Efe dey dance for di party. |( Efe danced the ajasco dance step at the party.)}}
 
#:*{{ux|dv| Na so so '''ajasko''' Efe dey dance for di party. |( Efe danced the ajasco dance step at the party.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''a type of dance step.''
+
* English: ''Tv show'', ''acrobatic dance''

Latest revision as of 20:29, 13 February 2024

Naija

Etymology

Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch well well wey de dey call Papa Ajasco

Pronunciation

  • àdʒáskò

Play Play

Noun

  1. Na name of programme wey dey dey show for tv.
    • We bin dey watch papa ajasko.  — (We were watching the tv programme, papa Ajasco.)
  2. Na type of dance wey de dey dance.
    • Na so so ajasko Efe dey dance for di party.  — ( Efe danced the ajasco dance step at the party.)

Translations

  • English: Tv show, acrobatic dance