Difference between revisions of "ajasco"

Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: Originated from a popular tv show called ''Papa Ajasko''
+
Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch [[well well]] wey de dey call ''Papa Ajasko''
 +
 
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
 
* àdʒáskò
 
* àdʒáskò

Revision as of 23:27, 17 July 2021

Naija

Etymology

Na from play wey de dey show for TV wey people dey watch well well wey de dey call Papa Ajasko

Pronunciation

  • àdʒáskò

Play Play

Noun

  1. Na name of programme wey dey dey show for tv.
    • We bin dey watch papa ajasko.  — (Egbokhare_2020, We were watching the tv programme, papa Ajasko.)
  2. Na type of dance wey dey dey dance.
    • Na so so ajasko Efe dey dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe danced the ajasko dance step at the party.)

Translations

  • English: a type of dance step.