ajasco

Revision as of 16:13, 10 December 2020 by 154.66.35.35 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Originated from a popular tv show called Papa Ajasko

Pronunciation

  • àdʒáskò

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 0
  • Frequency rank in raw corpus: inf

Noun

  1. Na name of programme wey dey dey show for tv.
    We bin dey watch papa ajasko.  — (We were watching the tv programme, papa Ajasko.)
  2. Na type of dance wey dey dey dance.
    Na so so ajasko Efe dey dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe danced the ajasko dance step at the party.)

Translations

  • English: a type of dance step.