ajasco

Naija

Etymology

From: Originated from a popular tv show called Papa Ajasko

Pronunciation

  • àdʒáskò

Play Play

Noun

  1. Na name of programme wey dey dey show for tv.
    • We bin dey watch papa ajasko.  — (Egbokhare_2020, We were watching the tv programme, papa Ajasko.)
  2. Na type of dance wey dey dey dance.
    • Na so so ajasko Efe dey dance for di party.  — (NSC_Olukayode.S.M_2020, Efe danced the ajasko dance step at the party.)

Translations

  • English: a type of dance step.