Difference between revisions of "ajebutter"
Line 4: | Line 4: | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From:Yoruba (''ājē'' = to eat) + English : ''butter'' | + | From: Yoruba (''ājē'' = to eat) + English : ''butter'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 17:34, 29 September 2020
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba (ājē = to eat) + English : butter
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
Noun
Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.
- E be ajebutter o. — (He/she is from a rich home (EGBOKHARE 2020))
Adjective
Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear
- Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit. — (He is too lily-livered to woo a lady. EGBOKHARE 2020))
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: wealthy person