ajebutter

Revision as of 13:49, 29 September 2020 by 197.210.71.187 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • Ajebota

Etymology

From:Yoruba (aje = eat) + butter

Pronunciation

  • àdʒɛ̀bɔ́tà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 33727

The word is used more in written texts than orally.


Noun

ajebutter: person wey come from house wey get moni, wey no dey hustle for shingbain because say im papa get moni.


  1. Egbokhare (frequency:Inf)
    E be Ajebota o.  — (He/she is from a rich home)
  2. person wey dey form wetin im no be
    de girl too dey form ajebota for school o.  — (the girl pretends to be a spoilt kid/pampered child at school)

Adjective

  1. wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear
    dat guy na ajebota, common to toast girl e no fit.  — (he is too lily_livered to woo a lady)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: one from a rich home, exempted from the struggles of life as a result of his/her background