ajebutter
Naija
Alternative forms
Etymology
From:Yoruba (ājē = to eat) + English : butter
Pronunciation
- àdʒɛ̀bɔ́tà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 33727
Noun
ajebutter:
- person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because say im people get money.
- E be Ajebutter o. — (He/she is from a rich home (Egbokhare)
Adjective
- wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear
- dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit. — (he is too lily-livered to woo a lady)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Wealthy person