ajebutter

Revision as of 17:33, 29 September 2020 by Bernard (talk | contribs) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From:Yoruba (ājē = to eat) + English : butter

Pronunciation

  • àdʒɛ̀bɔ́tà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 33727

Noun

Person wey get money or come from house wey get money, wey no dey hustle for shingbain because sey im people get money.

E be ajebutter o.  — (He/she is from a rich home (EGBOKHARE 2020)

Adjective

Wen person no get liver to do sometin or e too dey fear fear

Dat guy na ajebutter, common to toast girl e no fit.  — (He is too lily-livered to woo a lady. EGBOKHARE 2020)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Wealthy person