Difference between revisions of "ajekpako"

Line 14: Line 14:
 
Person wey be sey im papa and mama no get money.
 
Person wey be sey im papa and mama no get money.
 
:* {{ux|dv|All dese '''ajekpako''' dem, dem too dey make noise. |(NSC_2020, The not so rich people, they disturb a lot.)}}
 
:* {{ux|dv|All dese '''ajekpako''' dem, dem too dey make noise. |(NSC_2020, The not so rich people, they disturb a lot.)}}
:* {{ ux|dv| '''Ajekpako''' too dey sabi groove.|(NSC_2020, Poor paupers too know how to enjoy ) }}
+
:* {{ ux|dv| '''Ajekpako''' too dey sabi groove.|(NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)}}
  
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====

Revision as of 13:26, 9 December 2020

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba aje (eater) + pako (stick)

Pronunciation

  • àdʒɛ̀kpákó

Play Play

Noun

Person wey be sey im papa and mama no get money.

  • All dese ajekpako dem, dem too dey make noise.  — (NSC_2020, The not so rich people, they disturb a lot.)
  • Ajekpako too dey sabi groove.  — (NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

  • Ajebutter

Translations

  • English: poor