Difference between revisions of "ajekpako"

 
Line 16: Line 16:
 
#:* {{ ux|dv| '''Ajekpako''' too, dey sabi groove.|(NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)}}
 
#:* {{ ux|dv| '''Ajekpako''' too, dey sabi groove.|(NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)}}
 
#Sey person rugged
 
#Sey person rugged
#:* {{ ux|dv| Me I be '''ajekpako'''. No work wey I no fit do for dis life.|(NSC_ Olukayode.S.M._2020, I am rugged and hard working. I can engage in any kind of work.)}}
+
#:* {{ ux|dv| Me I be '''ajekpako'''. No work wey I no fit do for dis life.|(NSC_2020, I am rugged and hard working. I can engage in any kind of work.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
* [[kpako]]
 
* [[kpako]]

Latest revision as of 17:55, 17 April 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba aje (eater) + pako (wood)

Pronunciation

  • àdʒɛ̀kpákó

Play Play

Noun

  1. Person wey be sey im papa and mama no get money.
    • All dese ajekpako dem, dem too dey make noise.  — (Egbokhare _2020, The not so rich people, disturb a lot.)
    • Ajekpako too, dey sabi groove.  — (NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)
  2. Sey person rugged
    • Me I be ajekpako. No work wey I no fit do for dis life.  — (NSC_2020, I am rugged and hard working. I can engage in any kind of work.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: poor, strong