ajekpako
Naija
Alternative forms
- ajepako
Etymology
From: Yoruba aje (eater) + pako (stick)
Pronunciation
- àdʒɛ̀kpákó
Frequency
Usage
- also kpako
Definition
Noun
ajekpako:
- person wey be sey im papa and mama no get money
- All dese ajekpako dem, dem too dey make noise. — (These poor people, they disturb a lot.)
- Ajekpako too dey sabi groove. — ( Poor paupers too know to enjoy )
Derived forms
Synonyms
Antonyms
- Ajebutter
Translations
- English: one from a poor home, one accessioned to the struggles of life as a result of his/her background