ajekpako
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba aje (eater) + pako (wood)
Pronunciation
- àdʒɛ̀kpákó
Noun
Person wey be sey im papa and mama no get money.
- All dese ajekpako dem, dem too dey make noise. — (Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
- Ajekpako too dey sabi groove. — (NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)
Derived forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: poor