ajekpako

Revision as of 14:21, 9 December 2020 by 154.66.33.24 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Yoruba aje (eater) + pako (wood)

Pronunciation

  • àdʒɛ̀kpákó

Play Play

Noun

  1. Person wey be sey im papa and mama no get money.
    • All dese ajekpako dem, dem too dey make noise.  — (Egbokhare _2020, The not so rich people, disturbs a lot.)
    • Ajekpako too dey sabi groove.  — (NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)
  2. Sey person rugged
    • Me I be ajekpako. No work wey I no fit do for dis life.  — (NSC_ Olukayode.S.M._2020, I am rugged and hard working. I can engage in any kind of work.)

Derived forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: poor, strong