ajekpako
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Yoruba aje (eater) + pako (wood)
Pronunciation
- àdʒɛ̀kpákó
Noun
- Person wey be sey im papa and mama no get money.
- All dese ajekpako dem, dem too dey make noise. — (Egbokhare _2020, The not so rich people, disturb a lot.)
- Ajekpako too, dey sabi groove. — (NSC_2020, The poor, know how to have a good time too.)
- Sey person rugged
- Me I be ajekpako. No work wey I no fit do for dis life. — (NSC_ Olukayode.S.M._2020, I am rugged and hard working. I can engage in any kind of work.)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: poor, strong