ajuwaya

Naija

Etymology

From: English 'as you were'. (It is a military parlance bastardized form.)

Pronunciation

  • àdʒùwájà

Play Play

Noun

  1. na name wey dem dey call person wey dey do National Youth Service Corps member.
    • See all di ajuwaya dem, white fouls.  — (Egbokhare_2020. Look at these corps members, they are on white looking like a chicken.)
    • Di ajuwaya dem remove dem hairdressing.  — (NSC_Legbeti_2020. The corp members removed their caps in salute.)
    • Di year I go do ajuwaya for dis life, I go do party o.  — (NSC_Legbeti_2020. The year I am finally able to serve this country as a corper, i will surely celebrate.)

Translations

  • English: a National Youth Service Corps member.