Difference between revisions of "akamu"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: ''Igbo | + | From: ''Igbo'' (pap) |
+ | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* àkàmù | * àkàmù |
Revision as of 15:32, 7 December 2020
Naija
Etymology
From: Igbo (pap)
Pronunciation
- àkàmù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 9
- Frequency rank in raw corpus: 8747
Noun
- na food wey dem dey use corn make
- I dey like beans and akamu for morning. — (Egbokhare_2020. I do like eating beans and pap in the morning.)
- akamu na children food. — (NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)
- na wetin dem dey call man wey no get power
- di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. — (NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
- Any girl wey marry man wey be akamu go suffer. — (NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)
- na when matter abi problem dey easy to solve
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
- When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am. — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
Synonyms
Translations
- English: pap, laziness