Difference between revisions of "akamu"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 14: | Line 14: | ||
* Frequency rank in raw corpus: 8747 | * Frequency rank in raw corpus: 8747 | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # | + | # Na food wey dem dey use corn make wey soft. |
#:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020. I like eating beans and pap in the morning.)}} | #:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020. I like eating beans and pap in the morning.)}} | ||
#:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)}} | #:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)}} | ||
− | # | + | #Na wetin dem dey call man wey no get power |
#:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |(NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)}} | #:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |(NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)}} | ||
#:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |(NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)}} | #:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |(NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)}} | ||
− | # | + | #Na when matter abi problem dey easy to solve |
#: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' issue be dat |(The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}} | #: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' issue be dat |(The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}} | ||
#:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |(NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)}} | #:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |(NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)}} |
Revision as of 15:30, 10 May 2021
Naija
Etymology
From: Igbo (pap)
Pronunciation
- àkàmù
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 9
- Frequency rank in raw corpus: 8747
Noun
- Na food wey dem dey use corn make wey soft.
- I dey like beans and akamu for morning. — (Egbokhare_2020. I like eating beans and pap in the morning.)
- akamu na children food. — (NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)
- Na wetin dem dey call man wey no get power
- di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. — (NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
- Any girl wey marry man wey be akamu go suffer. — (NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)
- Na when matter abi problem dey easy to solve
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
- When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am. — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
Synonyms
Translations
- English: pap, laziness