Difference between revisions of "akamu"

Line 9: Line 9:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Food wey dem dey use corn make wey soft [[well well]].
+
* Food wey dem dey use corn make wey soft [[well well]].
#:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)}}
+
:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)}}
#:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_Legbeti_2020, Pap is food for children not adult.)}}
+
:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_Legbeti_2020, Pap is food for children not adult.)}}
 
====Translation====
 
====Translation====
 
* English: ''pap''
 
* English: ''pap''

Revision as of 23:42, 17 July 2021

Naija

Etymology

From: Igbo (pap)

Pronunciation

  • àkàmù

Play Play

Noun

  • Food wey dem dey use corn make wey soft well well.
  • I dey like beans and akamu for morning.  — (Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)
  • akamu na children food.  — (NSC_Legbeti_2020, Pap is food for children not adult.)

Translation

  • English: pap

Adjective

  1. Wetin dem dey call man wey no get power
    • di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa.  — (NSC_Legbeti_2020, The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
    • Any girl wey marry man wey be akamu go suffer.  — (NSC_Legbeti_2020, A girl married to a man who is not manly will suffer.)
  2. When matter no go hard dem settle.
    You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat  — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
    • When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am.  — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)

Translations

  • English: lazy, weak, soft, easy