Difference between revisions of "akamu"
(→Noun) |
|||
Line 17: | Line 17: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
#Wetin dem dey call man wey no get power | #Wetin dem dey call man wey no get power | ||
− | #:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |( | + | #:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |(NSC_2020, The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)}} |
− | #:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |( | + | #:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |(NSC_2020, A girl married to a man who is not manly will suffer.)}} |
#When matter no go hard dem settle. | #When matter no go hard dem settle. | ||
#: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' issue be dat |(Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}} | #: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' issue be dat |(Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}} | ||
− | #:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |( | + | #:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |(NSC_2020, When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''lazy'', ''weak'', ''soft'', ''easy'' | * English: ''lazy'', ''weak'', ''soft'', ''easy'' |
Revision as of 17:30, 14 March 2022
Naija
Etymology
From: Igbo (pap)
Pronunciation
- àkàmù
Noun
- Food wey de make from corn, millet and jiru, wey be sey dey go soak am con leave am make e tay small, con comot di back. When de don sieve am, de go con use hot water make am. E dey soft well well wen de make am finish.
- I dey like beans and akamu for morning. — (Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)
- akamu na children food. — (NSC_2020, Pap is food for children not adult.)
Translation
- English: pap
Adjective
- Wetin dem dey call man wey no get power
- di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. — (NSC_2020, The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
- Any girl wey marry man wey be akamu go suffer. — (NSC_2020, A girl married to a man who is not manly will suffer.)
- When matter no go hard dem settle.
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
- When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am. — (NSC_2020, When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
Translations
- English: lazy, weak, soft, easy