Difference between revisions of "akamu"

 
(11 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-akamu.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-akamu.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 9
 
* Frequency rank in raw corpus: 8747
 
 
===Noun===
 
===Noun===
#na food wey dem dey use corn make
+
* Food wey de make from corn, millet and jiru, wey be sey dey go soak am con leave am make e tay small, con comot di back. When de don sieve am, de go con use hot water make am. E dey soft well well wen de make am finish.
#:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(Egbokhare_2020. I do like eating beans and pap in the morning.)}}
+
:*{{ux|dv|I dey like beans and '''akamu''' for morning. |(I like eating beans and pap in the morning.)}}
#:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)}}
+
:*{{ux|dv|'''akamu''' na children food. |(Pap is food for children not adult.)}}
#na wetin dem dey call man wey no get power
+
====Translation====
#:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |(NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)}}
+
* English: ''pap''
#:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |(NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)}}
 
#na when matter abi problem dey easy to solve
 
#: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' issue be dat |(The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}}
 
#:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |(NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)}}
 
====Synonyms====
 
  
 +
===Adjective===
 +
#Wetin dem dey call man wey no get power
 +
#:*{{ux|dv|di man na '''akamu''' e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. |(The man is very lazy. A woman lifted him up and smashed him on the floor.)}}
 +
#:*{{ux|dv|Any girl wey marry man wey be '''akamu''' go suffer. |(A girl married to a man who is not manly will suffer.)}}
 +
#When matter no go hard dem settle.
 +
#: {{ux|dv|You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na '''akamu''' matter be dat |(The girl has refused to date you? that is a small problem brother)}}
 +
#:*{{ux|dv|When God don ready to help person, village people wahala na '''akamu''' matter for am. |( When God is ready to uplift a man, eliminating ancestral problems is is quite easy for him.)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''pap, laziness''
+
* English: ''lazy'', ''weak'', ''soft'', ''easy''

Latest revision as of 20:48, 13 February 2024

Naija

Etymology

From: Igbo (pap)

Pronunciation

  • àkàmù

Play Play

Noun

  • Food wey de make from corn, millet and jiru, wey be sey dey go soak am con leave am make e tay small, con comot di back. When de don sieve am, de go con use hot water make am. E dey soft well well wen de make am finish.
  • I dey like beans and akamu for morning.  — (I like eating beans and pap in the morning.)
  • akamu na children food.  — (Pap is food for children not adult.)

Translation

  • English: pap

Adjective

  1. Wetin dem dey call man wey no get power
    • di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa.  — (The man is very lazy. A woman lifted him up and smashed him on the floor.)
    • Any girl wey marry man wey be akamu go suffer.  — (A girl married to a man who is not manly will suffer.)
  2. When matter no go hard dem settle.
    You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu matter be dat  — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
    • When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am.  — ( When God is ready to uplift a man, eliminating ancestral problems is is quite easy for him.)

Translations

  • English: lazy, weak, soft, easy