akamu

Naija

Etymology

From: Igbo (pap)

Pronunciation

  • àkàmù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 9
  • Frequency rank in raw corpus: 8747

Noun

  1. na food wey dem dey use corn make wey soft.
    • I dey like beans and akamu for morning.  — (Egbokhare_2020. I like eating beans and pap in the morning.)
    • akamu na children food.  — (NSC_Legbeti_2020. Pap is food for children not adult.)
  2. na wetin dem dey call man wey no get power
    • di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa.  — (NSC_Legbeti_2020. The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
    • Any girl wey marry man wey be akamu go suffer.  — (NSC_Legbeti_2020. A girl married to a man who is not manly will suffer.)
  3. na when matter abi problem dey easy to solve
    You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat  — (The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
    • When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am.  — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)

Synonyms

Translations

  • English: pap, laziness