akamu
Naija
Etymology
From: Igbo (pap)
Pronunciation
- àkàmù
Noun
- Food wey dem dey use corn make wey soft well well.
- I dey like beans and akamu for morning. — (Egbokhare_2020, I like eating beans and pap in the morning.)
- akamu na children food. — (NSC_Legbeti_2020, Pap is food for children not adult.)
Translation
- English: pap
Adjective
- Wetin dem dey call man wey no get power
- di man na akamu e be jare, see as woman cary am up knack am for ground gbosa. — (NSC_Legbeti_2020, The man is very lazy. A woman lifted him up and smatched him on the floor.)
- Any girl wey marry man wey be akamu go suffer. — (NSC_Legbeti_2020, A girl married to a man who is not manly will suffer.)
- When matter no go hard dem settle.
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
- When God don ready to help person, village people wahala na akamu matter for am. — (NSC_Legbeti_2020. When God is ready to uplift a man,to eliminate ancestoral problem is quite easy for him.)
- You say di girl no gree your matter? Ol'boy, na akamu issue be dat — (Egbokhare_2020, The girl has refused to date you? that is a small problem brother)
Translations
- English: lazy, weak, soft, easy