Difference between revisions of "akara"

Line 15: Line 15:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Cake wey dey dey make from beans wey dey go con ground am before dey fry am.
+
#na food wey dem dey make from beans wey dem grind, come fry smal smal like ball.
 +
#:* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_Legbeti_2020. For as long as I can remember, nobody fries akara better than the Ijesha women.)}}
 
#:* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls,  I fart uncontrollable.)}}
 
#:* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls,  I fart uncontrollable.)}}
#:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He buys bean balls for Ezinma and gives it to Ekwefi to take it home for her. )}}
+
#:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends bean balls to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}}
#:* {{ux|dv| We go come drop one, one kobo for bowl to chop bread, and '''akara'''. |(NST_cleaned__41267, We drop one kobe each in our bowls in order to buy bean balls and bread.)}}
+
#Na when someting no serious, e be like for small small pikin ting.
#Sey someting no serious; na for small small pikin.
+
#:* {{ux|dv| comot for here! You think say na akamu and '''akara''' matter we dey talk for here?|(NSC_Legbeti_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)}}
 
#:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
 
#:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
 
+
===Derived form===
 +
akara Ijesha.
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fried bean balls
+
* English: ''fried bean balls''
''
 

Revision as of 15:51, 7 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba( bean cake)

Pronunciation

  • àkàrà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1820
  • Frequency in raw corpus: 11
  • Frequency rank in raw corpus: 7467

Noun

  1. na food wey dem dey make from beans wey dem grind, come fry smal smal like ball.
    • Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women.  — (NSC_Legbeti_2020. For as long as I can remember, nobody fries akara better than the Ijesha women.)
    • If I eat akara, I go dey mess.  — (Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)
    • Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma.  — (katakata__834, He sends bean balls to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )
  2. Na when someting no serious, e be like for small small pikin ting.
    • comot for here! You think say na akamu and akara matter we dey talk for here?  — (NSC_Legbeti_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
    • You know, we dey go akara school dat time.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)

Derived form

akara Ijesha.

Translations

  • English: fried bean balls