Difference between revisions of "akara"

Line 17: Line 17:
 
#na food wey dem dey make from beans wey dem grind, come fry smal smal like ball.
 
#na food wey dem dey make from beans wey dem grind, come fry smal smal like ball.
 
#:* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_Legbeti_2020. For as long as I can remember, nobody fries akara better than the Ijesha women.)}}
 
#:* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_Legbeti_2020. For as long as I can remember, nobody fries akara better than the Ijesha women.)}}
#:* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)}}
+
#:* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)}}
 
#:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends bean balls to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}}
 
#:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends bean balls to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}}
 
#Na when someting no serious, e be like for small small pikin ting.
 
#Na when someting no serious, e be like for small small pikin ting.
Line 23: Line 23:
 
#:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
 
#:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
 
===Derived form===
 
===Derived form===
akara Ijesha.
+
*akara Ijesha.
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fried bean balls''
 
* English: ''fried bean balls''

Revision as of 16:15, 7 December 2020

Naija

Etymology

From: Yoruba( bean cake)

Pronunciation

  • àkàrà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1820
  • Frequency in raw corpus: 11
  • Frequency rank in raw corpus: 7467

Noun

  1. na food wey dem dey make from beans wey dem grind, come fry smal smal like ball.
    • Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women.  — (NSC_Legbeti_2020. For as long as I can remember, nobody fries akara better than the Ijesha women.)
    • If I eat akara, I go dey mess.  — (Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)
    • Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma.  — (katakata__834, He sends bean balls to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )
  2. Na when someting no serious, e be like for small small pikin ting.
    • comot for here! You think say na akamu and akara matter we dey talk for here?  — (NSC_Legbeti_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
    • You know, we dey go akara school dat time.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)

Derived form

  • akara Ijesha.

Translations

  • English: fried bean balls