Difference between revisions of "akara"
(20 intermediate revisions by 6 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From Yoruba: ''akara'' (''bean cake'') | |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-akara.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-akara.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-akara.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-akara.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball. | |
− | + | :* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}} | |
− | + | ====Translation==== | |
− | + | * English: ''akara'', ''bean cake'' | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | ==== | ||
− | * | ||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ===Adjective=== | ||
+ | * Make someting no serious. | ||
+ | :* {{ux|dv| comot for here! You think say na akamu and '''akara''' matter na im we dey talk for here?|(Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: | + | * English: ''childish'', ''irrelevant'' |
Latest revision as of 20:49, 13 February 2024
Naija
Etymology
From Yoruba: akara (bean cake)
Pronunciation
- àkàrà
Noun
- Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball.
- Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women. — (NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)
- If I eat akara, I go dey mess. — (If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)
- Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma. — (katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )
Translation
- English: akara, bean cake
Adjective
- Make someting no serious.
- comot for here! You think say na akamu and akara matter na im we dey talk for here? — (Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
- You know, we dey go akara school dat time. — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)
Translations
- English: childish, irrelevant