Difference between revisions of "akara"

 
(13 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Etymology===
 
===Etymology===
From: ''Yoruba''( bean cake)
+
From Yoruba: ''akara'' (''bean cake'')
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-akara.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-akara.m.ogg</sm2>  
  
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1820
 
* Frequency in raw corpus: 11
 
* Frequency rank in raw corpus: 7467
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
#Cake wey dey dey make from beans wey dey go con ground am before dey fry am.
+
* Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball.
#:* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)}}
+
:* {{ux|dv| Since dem born me, I never see who sabi fry '''akara''' like Ijesha women. |(NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)}}
#:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He buys bean balls for Ezinma and gives it to Ekwefi to take it home for her. )}}
+
:* {{ux|dv|If I eat '''akara''', I go dey mess. |(If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)}}
#:* {{ux|dv| We go come drop one, one kobo for bowl to chop bread, and '''akara'''. |(NST_cleaned__41267, We drop one kobe each in our bowls in order to buy bean balls and bread.)}}
+
:* {{ux|dv| Na every time e dey buy '''akara''' give Ekwefi carry go home for Ezinma. |(katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )}}
#Sey someting no serious; na for small small pikin.
+
====Translation====
#:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
+
* English: ''akara'', ''bean cake''
  
 +
===Adjective===
 +
* Make someting no serious.
 +
:* {{ux|dv| comot for here! You think say na akamu and '''akara''' matter na im we dey talk for here?|(Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)}}
 +
:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''fried bean balls
+
* English: ''childish'', ''irrelevant''
''
 

Latest revision as of 20:49, 13 February 2024

Naija

Etymology

From Yoruba: akara (bean cake)

Pronunciation

  • àkàrà

Play Play


Noun

  • Food wey dem dey make from beans wey dem grind, mix am with pepper, onions and crayfish, con fry small small like ball.
  • Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women.  — (NSC_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)
  • If I eat akara, I go dey mess.  — (If I eat fried beanballs, I fart uncontrollably.)
  • Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma.  — (katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )

Translation

  • English: akara, bean cake

Adjective

  • Make someting no serious.
  • comot for here! You think say na akamu and akara matter na im we dey talk for here?  — (Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
  • You know, we dey go akara school dat time.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)

Translations

  • English: childish, irrelevant