Difference between revisions of "akara"

Line 17: Line 17:
 
:* {{ux|dv| comot for here! You think say na akamu and '''akara''' matter we dey talk for here?|(NSC_Legbeti_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)}}
 
:* {{ux|dv| comot for here! You think say na akamu and '''akara''' matter we dey talk for here?|(NSC_Legbeti_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)}}
 
:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
 
:* {{ux|dv| You know, we dey go '''akara''' school dat time. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)}}
===Related Forms===
 
*[[akara Ijesha]]
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''fried bean balls''
 
* English: ''fried bean balls''

Revision as of 15:06, 1 July 2021

Naija

Etymology

From: Yoruba (bean cake)

Pronunciation

  • àkàrà

Play Play


Noun

  • Na food wey dem dey make from beans wey dem grind, come fry smal smal like ball.
  • Since dem born me, I never see who sabi fry akara like Ijesha women.  — (NSC_Legbeti_2020. For as long as I can remember, nobody fries beanballs better than the Ijesha women.)
  • If I eat akara, I go dey mess.  — (Egbokhare_2020, If I eat fried beanballs, I fart uncontrollable.)
  • Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma.  — (katakata__834, He sends beanballs to Ezinma regularly and sends it to her through Ekwefi. )
  • Na when someting no serious, like small pikin ting.
  • comot for here! You think say na akamu and akara matter we dey talk for here?  — (NSC_Legbeti_2020. Leave here! do you suppose the matter at hand is for children?)
  • You know, we dey go akara school dat time.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days, we attended schools for little children.)

Translations

  • English: fried bean balls