akara

Revision as of 15:21, 1 December 2020 by 154.66.47.218 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: Yoruba( bean cake)

Pronunciation

  • àkàrà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 3
  • Frequency rank in NSC treebank: 1820
  • Frequency in raw corpus: 11
  • Frequency rank in raw corpus: 7467

Noun

  1. Cake wey dey dey make from beans wey dey go con ground am before dey fry am.
  • If I eat akara, I go dey mess.  — (Egbokhare_2020, If I eat fried beans balls, I fart uncontrollable.)
  • Na every time e dey buy akara give Ekwefi carry go home for Ezinma.  — (katakata__834, He buys bean balls for Ezinma and gives it to Ekwefi to take it home for her. )
  • We go come drop one, one kobo for bowl to chop bread, and akara.  — (NST_cleaned__41267, We drop one kobe each in our bowls in order to buy bean balls and bread.)
  1. Sey someting no serious; na for small small pikin.
  • You know, we dey go akara school dat time.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__121, In those days we attended school for little children.)

Translations

  • English: fried bean balls