akata

Naija

Etymology

From: Yoruba akata meaning wild cat

Pronunciation

  • àkátá

Play Play

Noun

Oyibo person wey papa papa come from Africa.

  • Tolu be akata.  — (Egbokhare_2020, Tolu is an African American.)

Related Forms

akate

Synonyms

jand, obodo

Translation

English: African-American

Adjective

  • Woman wey marry akata man no fit make her husband Nigerian citizen.  — (bbc__101141, A woman may not be able to make her African American husband become a Nigerian citizen.)
  • Goment say e no get how dis akata kontries wan take chook mouth for Nigeria democracy as dem too dey practise democracy.  — (bbc__54535, The government is aware that democratic countries cannot interfere in Nigeria's democracy.)

Related forms

akaterian, jandon

Synonyms

obodo oyibo


Translations

  • English: Foreign countries