Difference between revisions of "akowe"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | * | + | * Wetin dem dey call person wey dey write for meeting. |
:* {{ux|dv|Na oga Nedu be di '''akowe''' for dis company o. |(Egbokhare_2020. It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)}} | :* {{ux|dv|Na oga Nedu be di '''akowe''' for dis company o. |(Egbokhare_2020. It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)}} | ||
:* {{ux|dv|Na until dem don fit make person deir '''akowe''' before dat group go fit touch deir money. |(NSC_Legbeti_2020. Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)}} | :* {{ux|dv|Na until dem don fit make person deir '''akowe''' before dat group go fit touch deir money. |(NSC_Legbeti_2020. Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)}} |
Revision as of 23:56, 17 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba (Clerk or Secretary)
Pronunciation
- ákɔ̀wé
Noun
- Wetin dem dey call person wey dey write for meeting.
- Na oga Nedu be di akowe for dis company o. — (Egbokhare_2020. It's Mr Nedu who is the Company Secretary.)
- Na until dem don fit make person deir akowe before dat group go fit touch deir money. — (NSC_Legbeti_2020. Until they elect a secretary, that association will not be able to access their fund.)
- Dem go do di election for di meeting of all di gumbody country dem wey di big akowe arrange for di Headquarter of United Nation. — (gumbody__30. The election of the organization will hold at the headquarters as arranged by the Secretary.)
- My name na Agnes Legbeti, na me go be de akowe for dis meeting wey we wan do today. — (NSC_Legbeti_2020. My name is Agnes Legbeti, I am the Secretary for today's meeting.)
Translations
- English: A secretary or scribe of an association any literate person.